JAMB News

JAMB 2014/2015 UTME Scratch Cards Now On Sale: Registration guidelines

Error

4th November, 2013
JAMB 2014/2015 UTME Scratch Cards Now On Sale: Registration guidelines
Share:

Comment (18)

Post your comment

Markable
12 years ago

GUDNEWS FOR INTERESTD APPLICANTS

ifeoma jessica
12 years ago

nawa o!! i don tire for jamb o.mk dem no repeat wht happened last tym or x.....

Mujab14
12 years ago

I don tire o,dis year never finish admission,asuu on four months strike,dey one start anoda jamb,na wah for dis country o.

tawny
12 years ago

them go sell

darkhorse
12 years ago

N̶̲̥̅̊ά̲̣̥ά so my broda

Mr Drill
12 years ago

Jamb has came again o, i pray dat dis year will a better year 4 me and evry other applicants unlike last year ooo AMEN

phemmy04
12 years ago

I don tired for dis country

Philippi
12 years ago

Whch way for naija sef.....skulz neva gve admsn finsh jamb don carry dia yeye sef comot..

Oluwayemi11
12 years ago

Nawa o, anoda jamb wth dis uni nd poly strike

Ike harrison
12 years ago

i cnt write jamb again becos God had include my name in ESUT enugu 1st list praise God

updater
12 years ago

This is a wrong News oo!! Jamb neva talk abt diz, i dnt knw whr myschool always get diz news.. Precise! What abt doz schls dat neva resume freshers talkin of registration. Mtchew

What's the way forward?

Noblestar
12 years ago

God will help

Icon1
12 years ago

Myschool, U guys ar d best... thumbs up!