ASUU: JAMB Sells New Forms Despite Botched Admission Process

Mike Emenaham
Share:
Comment (6)
Post your comment

Weda them sale form or skul no wan resume abeg NDA Tin on my mind anyway my state uni and poly stil dey available either i school dia wateva skul na skul abeggy rivers people God bless una and thnk God for my able governor chibuike Amaechi rotimi; wit his rules of no work no pay nyz one. Gud mowin 9ja peepz

4 me ooo... I don't see anytin bad in jamb decision 4 sellin form.people won go skul die.Our govt shud jux try 2 creat a peaceful nd dream fulfillin environment.

The sell of JAMB form can not cause backlog if lectural become more committed after the strick.

Inshort dis con3 is dieing........if dem like make dem sell form....and if dem like make dem call of strike Goodluck....and if dem like make dem no call am off Patience.....bad pple.....
Related Posts

Arinze Paul
22nd June, 2026
JAMB Original Result Slip printing for 2026 begins


Arinze Paul
22nd June, 2026
JAMB ends degree programmes in COEs, introduces new admission guidelines for NCE/ND Agriculture


Arinze Paul
16th June, 2026
JAMB releases mop-up UTME results, 2026


CHIKA KELVIN CHIMEZIE
15th June, 2026
JAMB Printing of Original Result Slip 2026 - Monitoring Thread


