2014 JAMB UTME Scripts Remarking – Apply!

07068968021 taiwo

11th June, 2014
2014 JAMB UTME Scripts Remarking – Apply!

Comment (77)

Post your comment

hamenzy
12 years ago

so jamb office is now a place for GAMBLING!!?!!

Realdude
12 years ago

Lol.....imagine, a whole 10k jst 4 remarkin. Y didn't dey do d real markin 4rm d bginn??? Nw dey wanna swip off 10k. Well...as 4 me, am okay wit my result. I tnkGOD

Snilpall
12 years ago

lolzzz...if dhat z tru everybody wil win d #10000 cos al my guru guys smashed jamb buh their result werent gwed...so pls they should forget abt dhat one...pume fins on point!!!!

elmuby2
12 years ago

10 thousand 4 wetin???oboy naija governmnt na confirm thief dem be...imagine jamb scratch card #4,000..nd almost 2,000,000 student applied...4,000*2,000,000=#8,000,000,000...wetin una use d money do??

Snilpall
12 years ago

hahahahaha no b small gambling oo @ hamenzy...# 10000 to win new mark....lolz

Snilpall
12 years ago

oga na 4k u buy urs??? u na fada xmas ooo...na who cum do u d wayo...i bought mine 1k @ zenith bank Enugu

Iwilltestify
12 years ago

This one na big Gambling na

Iwilltestify
12 years ago

10k,I dash una the mark. Make I use d moni go write my post-utme abeg, I no fit shout

Bihanna
12 years ago

No mind dem they think say we no get sence.thieves

segipaul8
12 years ago

lolz...what if they remark it u get below what was given to u initially.....

dat nwa
12 years ago

no wonder,what dis country is turning into.imagine a whole jamb requestn 10k to remark ur papper.dnt mind them abeg.

mr lonley
12 years ago

they are all theives imagin dibu the money wey them the pay am kn do am him won come 4 10 dumb person

scatter white
12 years ago

So jamb office has turn to play house HOUSE, our educational sector truly need state of emergency.

Fortunate017
12 years ago

Stupid body.F.G won't say anything abt diz now.cos i knw even if affected students accept n paid dey will surely find a way to do dia wayo.yeye people.

King2b
12 years ago

Please am in Benue state how can I locate the Jamb head office because,I want to apply for the remarking. They gave me 360 while I was especting to score as high as 390 or even 398 cus There is only one question in Chemistry I know I failed. So please kindly notify me on any jamb office you know.