General News

Universities Workers Begin Strike - Indenpendence Na Waoo

Mike Emenaham

1st October, 2013
Universities Workers Begin Strike - Indenpendence Na Waoo
Share:

Comment (11)

Post your comment

Wizvan
12 years ago

Na dem sabi...

Calonchy
12 years ago

Na wa ooo... 9ja dey celebrate INDEPENDENCE wit breakdown of d educational sector... I cry 4 Nigeria...

engbalaminnocent
12 years ago

Nw tel me. Wat re we celebrating?. I hv no reason 2 celeb independence while wasting in my rum due 2d attitude of FG nd ASUU. Am alwax speechlex. May God hv mercy on us d poor conpatroits.

smigo
12 years ago

Na strike be the other of d day

Promise007
12 years ago

Fellow Nigerian Students; We are doomed!!!

nofi
12 years ago

na wa ooo so na watin we con dey celeberate for today wen there is nothing to be happy about

Godon32
12 years ago

If dem lik mak every bodi go on strike nlc nupeng assu al of dem 2 go on an everlastin strike dat 1 na dere bussiness 4 me na 2 sit n watch dem

LUV-CALCULATOR
12 years ago

Nigeria is a wrong/careless package.

inter4life
12 years ago

Pls security association of universities and cleaners association of universities etc. Should also go on strike abi wetin dem de wait for. Nonsense

Aik Emma.
12 years ago

Tot u pple said d strike was averted ?

Joviceky
12 years ago

remain pastors, drivers, agbero nd d rest nd even fG Itself wen nvr strike. Lol