Share:
Comment (7)
Post your comment

fg i no dey understand una o,simple thing u can not do,tomorrow u try to make asuu d bad pple while u r d bad guy here,document wat u have done n will do let d attorney sign it so dat u n asuu will have sumtin at hand to defend u in future,it bcomes a big wahala.how can u claim to have done sumtin yet d party involved is unaware of it.nawao i tire for una.

Is nt jst document. Let FG provide it na. Haba. Wen wil al dix kom 2 end.?

Al dz kyn plenty plenty talk taya peson! 2dai asuu go b badt ppl 2mao na fg, me don taya 4 una tete moni wer i supos use 4 skul i wan use am 4 xmas naw, i taya o!.

I dont tire to read update on assu pls Fg do somtin may dem call off nah simple tinz you can do just sign wat u said is on graund to help us move our ministry for skul
Related Posts

CHIKA KELVIN CHIMEZIE
22nd June, 2026
Niger State Poly announces key appointments for newly created School of Computing & Info. Tech.


CHIKA KELVIN CHIMEZIE
22nd June, 2026
UNIPORT announces 214th Inaugural Lecture


CHIKA KELVIN CHIMEZIE
20th June, 2026
UNIPORT announces upcoming Inaugural Lecture by Deputy Vice-Chancellor, Academics

ABDULHAMEED ABDULAZEEZ
19th June, 2026
BOUESTI secures NUC's approval for 33 postgraduate programmes



