Admission News

OOU Increases Acceptance fee to 40k, sets Dec.16 as deadline

Dare Jayeola

2nd December, 2013
OOU Increases Acceptance fee to 40k, sets Dec.16 as deadline
Share:

Comment (39)

Post your comment

Hadekunley
12 years ago

Nawa ooo 40k!

dhayour
12 years ago

Info verified

Babyoge
12 years ago

God! Dis is outrageous

Iykonsucex
12 years ago

Tufia! O di onu joor

datedoboy
12 years ago

Jesu!!OOU don madt gan oo,well we gat no choice,we go pay am noni

Gpower
12 years ago

Na wa ooo wel start making money online log on to http://dollar4invite.com/id=gpower

Oduesoadeola
12 years ago

av u all chekd ur admission status on d skul site?

Oduesoadeola
12 years ago

av u all checked ur admission status on d skul site?

Tygre texaxilina
12 years ago

login failed

Professor Toy
12 years ago

U can now check ur admission status on d sch official syt whc is oouagoiwoye.edu.ng trust me it's 100% sure.

Nakel95
12 years ago

Pls has anybody printed his/her acceptance registration form?.. Abeg hw u take do am cos i can't click on it.. D tin dey write 'CLOSED'... Piiterlee,abeg where u dey ooo.. I need ur help on dis mata... God wey give us dis admission go provide money wey we go use process am IJN..

Nakel95
12 years ago

And pls is it possible 2 pay for d acceptance fee without printing out d acceptance registration form???...

prince marvelux
12 years ago

i ave a similar problem also,xo were is d ict office pls

SMART KINGSLEY
12 years ago

Who has paid d acceptance fee

dhayour
12 years ago

Ave paid