Entertainment News

Good News: Exchange An Old Phone for Nokia Lumia 520!

Error

20th September, 2013
Good News: Exchange An Old Phone for Nokia Lumia 520!
Share:

Comment (20)

Post your comment

Promise1617
12 years ago

hahahaha.nokia 3310 i wan use do my own

Godsluv8
12 years ago

Na lumia 720 i want

Mikechrist
12 years ago

Na wah for Naija, Na So some people dey die for MBER time, please beware, Dont exchange Anytin for Anytin.

edojamaikel
12 years ago

Wats d big deal. D diff is jst 3K. D deal is worthless.

miss wayne
12 years ago

No much difference I might as well just buy a new one nd kip my old fone

fiasco007
12 years ago

i wan to exchange my samsung galaxy 4. *wink*

essy
12 years ago

soo if my old phone is nokia E5 worth 30k, i shuld exchange it wt a phone of 27k abi? Dat una bonanza no work at all...we r no longer in barter economy plsss. By d way, wht wl u do wt d old phone?

Faithoghenewemu
12 years ago

Dat one no fit apun for ma syd,he beta make i kip ma old fone,den buy d nokia lumia.

Esther Adesanya
12 years ago

D bonanza is worthless.It's of no use,just #3000 difference........dat 1 no fit work 4 ma syd.

Prof E.C.G
12 years ago

Hehe...guymen don full 9ja oo..wetin una go use my old phone do???..lolzz

kristophar
12 years ago

Dis is madness,totally useless.

Rosemary216
12 years ago

abeg,, una go accept my tecno?? @least I hv ntin 2 loose!

homeboi
12 years ago

OLEburuku .....what is d need???? I wonder wat dey want 2 do wit d old phones

track
12 years ago

How bout if am xchangin wit a fone I bought 25k,I go cme cari 23k add untop say I wnt cvolect lumia abi...e no make sense jor

sugaress
12 years ago

meeehhhn i realy fancy d bonanza o,abeg make una tell me where i go meet una cos first thing monday morning i dey rush come exchange my nokia torch wey i buy #1000.lolz.