General News

ASUU Strike: UNIABUJA students offer to pay lecturers

Error

21st October, 2013
ASUU Strike: UNIABUJA students offer to pay lecturers
Share:

Comment (19)

Post your comment

Nellykaly
12 years ago

dat kind tin,dat is wat dey wnt de students to do,bt i tell u FG nd Assu God wil nt forgv any of u if anytin happens to any students dat wil go out dai to do dat.I rest my case.

Physicsmaster
12 years ago

dis people dy craz oh.wat do they mean,?xo they proposed dat d strike go reach nxt yr.na God go purnish una.

edojamaikel
12 years ago

Nt ά good idea

ohilebo54
12 years ago

Madnex

Abubakar56
12 years ago

Hahahhahaha,,,, student tking ove negotiation!!! Sound cool to me!! Fg not capable

youngsom
12 years ago

Abuja loading...make i go do rag day colet money put for pocket...ASUU tnk u vewi much

choice4luv
12 years ago

Abeg make una stil cum colect my contribution ooooo. Sori 4 2015

Emeka Kelvin
12 years ago

Is very painful dat Nigeria Govt. Dont value our future, my fada sold his two lands 2 train two of my brodas cos he no dat dere future is more important dan land. But our govt is hosting dinner evryday, dey hav started dere party rally against 2015, lavishing unnecessary money while were dieing in 2013. after dey wil say dat 'd youth is dere 1st priority' even 1 party in dis country can pay dis money we're talking about but dey preferred spreading it on dere rally. My own opinion is dat dey shd also PRIVATIZE OUR EDUCATION TOO cos dat is d only language Nigeria govt understands.

Correct4real
12 years ago

Chaaaiiii....Asuu nd F.G nawao o oo

Klever40
12 years ago

I get 2k to offa mk una cum colect oooo. Lol

meedeh
12 years ago

federal gov and asuu, na wa 4 una ooo

Musbik
12 years ago

this ain't good enough, that is a huge risk.

classycommy
12 years ago

Haahahahahahahahahaha vewi funny.....make una no worry.. 4 it is well

dico10
12 years ago

I laugh at you guys (NANS) who do you wanna deceive..so you think people will fall for that? You wanna raise 4 billion and give to asuu for uniabuja..totally madness and corrupt state of mind..fly away you bad son of the land and think of another way of making money in your selfish mind! Cooperate robbing

poposki33
12 years ago

if the student realise any money and they get 2 deliver the money,it is still going to end up being embezled in corrupt NIGRIA