General News

ASUU Strike In Positive Move As Sambo, Minister, VCs In Closed Door Meeting

Mike Emenaham

30th October, 2013
ASUU Strike In Positive Move As Sambo, Minister, VCs In Closed Door Meeting
Share:

Comment (23)

Post your comment

abeg make una go hug transformer....since July 1st dats how all of u have been raising and dashing our hopes here and there

until dey call of d strike dnt post any other info on dis matter ..mtcheew

classycommy
12 years ago

Story story...! Story...buh i've heard dat b4 na ..so y d remix

ekevisky
12 years ago

na SEaSON film,myschoolcomm abeg the next episode plsssss

Gabriel John3
12 years ago

Season 8

lawani
12 years ago

I don first hear the one make close pass this one before all na story........

sharegun
12 years ago

@admin,your topic is faulty. no comment was given doesnt mean they are in positive direction. these guys are all playrs

classycommy
12 years ago

Lolz D should stp closing d door....d shuld strt livng it open..so dt air go dey cool der brain..

Duchessss
12 years ago

Hehehe....Ndi ara!

Klever40
12 years ago

Why are dey keep us suspense? !...Wat mk dem not to say sumtin...... I don't tink d so 'cal secret meetin was fruitful..

Kyle-Kent
12 years ago

MtchewwWW!...dirty pple...we are nw use to dia suspence...let dem even go to space and hold de meeting...who care??...f**k! ''em both!

Agnes149
12 years ago

Doom! Doom! Nija heading 2 DOOM! Everybody should be on de run!!!

ENGINE
12 years ago

bt y dis nigeria d lyk dis, km 2 tink of it,y unillorin n some other universities no join d strike.

Physicsmaster
12 years ago

lol una go kil me wit laugh hea oh...not jst remix oh. Bt reremix.. I hav 4goten say schol dy self

kristophar
12 years ago

Myschool,if u don't hav useful news abt asuu,den post entertainment news 4 us,no dis 1,mtcheew

Kelvin Jay
12 years ago

blah blah blarbing... .diz na episode 9..waitn 4 d 100th s*xtion pls, av seen diz b4.