ABSU re-opens, shun ASUU Strike!

Gabriel Eze

1st December, 2013
ABSU re-opens, shun ASUU Strike!

Comment (81)

Post your comment

edojamaikel
12 years ago

Abeg N‎​​A̶̲̥̅ better ː̗̀ƨ̲̮̲̅͡c̲̮̲̅͡н̲̮̲̅͡Q̲̮̲̅͡Q̲̮̲̅l̲̮̲̅͡ː̖́ we wan hear frm. I doubt on uniben reopening?

merlyn
12 years ago

YeEeeeea......finishing.......wat do u mean.......dats a goood sch o

Mr Paul
12 years ago

Uniben has been silen . Y?

Kinglo25
12 years ago

Edojamaikel U be confirm mumu,cm absu pay d kind skul fees wey I dey pay make I c weda una no go carry una bag go village go stay, anuofia

Fabiandapk
12 years ago

Owky

Kelyoung
12 years ago

Is it true

Blade
12 years ago

Na wa ooooo. ANSU av been silent all dis while. Abeg ANSU still dy exist cus me wan go bk!!!!

olugrace
12 years ago

hehehehehehehe asuu iz finishd

metaphysics
12 years ago

yeye talk evryday...so dem don start dey chop one another...asuu nah tabula rasa!

Kelyoung
12 years ago

Pls its not true,absu has not called off the strike

kennypex
12 years ago

with God all is possible

Narcissa
12 years ago

Blade, ANSU dsnt exist again bt COOU,d new name so b lookin awt 4 COOU. Ojukwu uni

Rhyno92
12 years ago

wetin imsu vc professor awuzie de do about imsU # he was d asuu president 2010 ....anY hopE????

apreel
12 years ago

Heard 2day dat d meeting wit d senate decided 2 continue wit d strike...I dunno ow true it is tho

sugaress
12 years ago

for d newly admitted students of absu,go to school n proceed with ur registrations oo d strike doesn't affect u guys.