‘Don’t Work Against Our Interest’, ASUU Urges Members

Mike Emenaham
Share:
Comment (12)
Post your comment

Which dirty interest,if to say una get interest d strike for don finish.mtttccchheeewww

Asuu how much did they pay you guys to ruin jonathan's administration?....rubbish, always rubbish they can't jst accept the offer given to them.....greedy entities

Oloriburuku gbo gbo!!!!if u get interest shey U go leav us for aos lik dis...No p God dey.

Oga nah dog go chop ur mouth as u and ur pple no dey considerate, clean slate lik u.as una tk us for granted,una beans no go don ooo...

I always prayd dat God shuld reali help us in dis country.Even we d youth,most of us don't know d right tin 2 do.Our lecturers who are more xperience nd knw alot about wat we ought 2 av in our skuls which we don't have.unanimously embackd on dis lingerin strike due 2 our so calld FG negligence on d agreement made in 2009 which is meant pro bono publico.nd now students are against Asuu b'cos of dere own selfish interest 2 'I want 2 finish skul asap' in quote without considerin d verisimitude of deir education.afta graduation ur own govt wil cal u half baked.wots a scum on d part of Nigeria students...

Mk una stp to dey distub una self d strike one day go end. E no fit pass dis yr
Related Posts

CHIKA KELVIN CHIMEZIE
22nd June, 2026
Niger State Poly announces key appointments for newly created School of Computing & Info. Tech.


CHIKA KELVIN CHIMEZIE
22nd June, 2026
UNIPORT announces 214th Inaugural Lecture


CHIKA KELVIN CHIMEZIE
20th June, 2026
UNIPORT announces upcoming Inaugural Lecture by Deputy Vice-Chancellor, Academics

ABDULHAMEED ABDULAZEEZ
19th June, 2026
BOUESTI secures NUC's approval for 33 postgraduate programmes




